Haje boy

Haje boy Oid airport

23/10/2023

If you no get money
Them go call you mumu
No be lay

23/09/2023

Wetin Concern Me, who Dey doubt me make e continue

7k lunch for Ezekiel Edobor

Who Next O jare πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

23/09/2023
23/09/2023

First Birthday Gift oooooooooo

Omo Rain Angels just bless me with 100k like this

Oya make I paste my aza make Local Nation bless me today too 🀷🀷🀷🀷🀷🀷🀷

MC MBAKARA
1012380025
Keystone Bank

Tanchu πŸ•ΊπŸ•ΊπŸ•ΊπŸ•ΊπŸ•ΊπŸ•ΊπŸ•ΊπŸ•Ί

23/09/2023

Local Nation choke me today with Alert

Abeg I Dey see all the alerts ooo

Uncomfortable 500 and 1K

Una too much

Make I go buy cow

Location for the party soon

21/09/2023
07/09/2023

Ade

31/08/2023
Here we GO Up united
26/08/2023

Here we GO
Up united

What mouth is your BIRTHDAY πŸŽ‚
23/08/2023

What mouth is your BIRTHDAY πŸŽ‚

Address

120 Km Orlu Road
Owerri

Telephone

+2348091078157

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Haje boy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share