19/05/2026
Wetin you wan ship with us today?
Nah Zeal Cargo Logistics Dey run am😌🤝
Airfreight ✅
Sea Cargo ✅
Frozen Shipment ✅
Express Delivery ✅
(DHL, UPS, FEDEX)✅
Oya no dull moment my person
Enjoy Shipping from naija to Obodo Oyinbo 🚀
We Dey active 24/7 ⏰